Pidgin news:Governor El Rufai don talk him belle say if Nigeria no kill NNPC, na him be say NNPC go kill Nigeria

El Rufai at Lagos State Wole Soyinka Lecture 
Mallam Nasir El Rufai wey be say na him be our oga at the top for Kaduna State,NIgeria, he don talk wetin dey him mind o say the way wey our NNPC dey go so, if naija no kill am for our oil industry to they progress, then, na him be say na the NNPC go gbege naija first be that o, and if NNPC gbege naija the result no go good at all-at all o.

Him talk this one for the 7th ogbonge Wole Soyinka Lecture wey hold for Lagos on July 13th. make we drop am the way the govevernor take drop am like bokoharam bomb

Make wuna see as him take talk am here... "If you don’t kill NNPC, it kill Nigeria,” he said.

























WELCOMEE TO THE TEAMTAYO FAMILY BLOG... it's important to add our link( www.teamtayonews.blogspot.com ) to your browser home page for easy view of our blog post and use the SHARE LINK below at just a click to share our post with your facebook friends. As well, share your view using the comment box below, comments on Areas were the blog admins can serve the family members well are also welcomed as the TEAMTAYO family blog srive to be the best in Nigeria, Africa and the World at large...

No comments:

Post a Comment

Please be polite with your views in coment...