Pidgin news:EA don give there minimum requirement for the new game 'FIFA 16' wey dey road they come. click here for to see if your PC go fit meet up to download this fifa 16 game...

This game na him be the most anticipated fifa game wey be say every body don dey wait for teitei, we no say you self go don dey wait tey-tey for to fit follow play this game.

But the matta wey come carry body full ground like matter be say, e be like no be every body wey get wetin oyibo dey call PC go fit follow body joliment this game based on say some kind requirment dey ground wey EA wey be say na them they do this kind game say your PC suppose get. see the equiremnt them as e take dey ground for below...


FIFA 16 MINIMUM  SPECIFICATIONS:

OS: Windows 7/8/8.1 -64-bit
CPU: Intel Core i3-2100 @ 3.1GHz
RAM: 4GB
Hard Drive Space Required: 15.0 GB
Minimum Supported Video Cards: ATI Radeon HD 5770, NVIDIA GTX 650
DirectX: 11.0
FIFA 16 RECOMMENDED SPECIFICATIONS:

OS: Windows 8/8.1/10 -64-bit
CPU: Intel i5-2550K @ 3.4Ghz
RAM: 8GB
Hard Drive Space Required: 15.0 GB
Supported Video Cards: ATI Radeon HD 6870, NVIDIA GTX 460
DirectX: 11.0



FIFA 16 wey be the new game go carry body go meet playStations 3, PlayStation 4, Xbox 360, Xbox One and PC for September 22 wey dey for this year 2015.

MISTECHY



















WELCOME TO THE TEAMTAYO FAMILY BLOG... it's important to add our link( www.teamtayonews.blogspot.com ) to your browser home page for easy view of our blog post and use the SHARE LINK below at just a click to share our post with your facebook friends. As well, share your view using the comment box below, comments on Areas were the blog admins can serve the family members well are also welcomed as the TEAMTAYO family blog srive to be the best in Nigeria, Africa and the World at large...

No comments:

Post a Comment

Please be polite with your views in coment...